Makanjuola Sunday Ojo (wey dem bon for 1 March 1975) na Naija politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, an e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.